Top 10 Games Wey Nigerian People Dey Play Pass
Gaming don become very big for Nigeria this days. Everybody from small pikin to big man dey play game now. With phone become cheap and internet dey everywhere, na normal thing to see person dey play game for bus, office or house.
Me I go show you the top 10 games wey Nigerian people dey play pass. Some na phone games, some na computer games but…
Read More...